Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Na one hundred talent of silva dem use take make di stand for di Tabanako and di curtain; one hundred stand na for one hundred talent; while one talent na for each stand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:27
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon make forty silva wey go dey under di twenty frame; two silva go dey under one frame, bikos of di two tins wey dem go do kom out from am.


with dia forty silva bottom and two go dey under di next frame.


So na eight frame go dey with dia sixteen silva bottom and two for di bottom go dey under di next frame.


Den yu go hang am with gold hook for di four post wey dem make with akasia wood kon kover dem with gold.


Dis amount na di same for each pesin. Na di same as half shekel akordin to di Tabanako shekel, bikos di pipol wey plenty rish like dat from twenty years go up, na 603,550 dem bi.


From di 1,775 shekel wey remain, Bezalel make hooks for di posts kon kover dia top, den e make rod for dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ