Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 And di silva from di pipol wey dem kount for di kommunity na one hundred talent and 1,775 shekel as dem go kount am for di Tabanako.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:25
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Wen ever yu dey kount Israel pipol akordin to dia nomba, anybody wey dem kount go pay for en life to di Oga dia God, so dat bad tin nor go happen to dem wen yu dey kount dem.


Yu go kollect dis money from Israel pipol kon use dem take maintain di Tabanako. Bikos of dis, Israel pipol go always dey Oga God mind and E go klean una life.”


“Make yu kount Israel pipol akordin to dia family and tribes, den yu go rite all di men names.


“Make una kount di kommunity for Israel akordin to dia family, from twenty years go, doz wey go fit work as soja for Israel.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ