Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E make horn for en four kornas; di horns na part of am. And e kover dem with bronze.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:2
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na stone dem take make my strent? Abi my body na bronze?


Den yu go make four horn for en four korna; di horns go bi part of am. Yu go take bronze kover am.


E use akasia wood take make di burnt ofrin altar. E long rish seven and half fit; wide rish seven and half fit skware and e high rish four and half fit.


Den e make all wetin dem go use for di altar. Tins like pot, shovel, tossin pot, meat hook and fire pan and na bronze e take make all of dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ