Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 with four post and four bronze stands. Dia hook and rods na silva and dem kover dem with silva for top.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:19
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E still make bronze top for di pilas and each one high rish seven and half fit.


Make yu guide dem with twenty bronze post kon put dem on-top anoda twenty bronze stand, den hang di curtains with silva hook wey dem join with di silva rod wey join di post.


Di curtain for di kourtyard gate na blue, purpol and red wool with fine linen and dem design dem well-well. E long rish three fit and like di curtain for di kourtyard, na so too e high rish seven and half fit


All di tent pins for di Tabanako and round di kourtyard, na bronze dem take make dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ