Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Di curtain for di kourtyard gate na blue, purpol and red wool with fine linen and dem design dem well-well. E long rish three fit and like di curtain for di kourtyard, na so too e high rish seven and half fit

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na violet, purpol, crimson and white klot, Solomon take make di curtain kon design and dekorate am with tins wey bi like angels.


“Make yu still make di Tabanako with ten curtain with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool. Make yu make di curtains like angel wey get feada and na who dey design go do dis work.


“For where dem go pass enter di tent, yu go make fine linen curtain wey dem weave with blue, purpol and red wool kon dekorate am with design.


Di stands for di posts na bronze. Di hooks for all di post and dia band, na silva and dem kover dem with silva for dia top. All di kourtyard posts get silva bands.


with four post and four bronze stands. Dia hook and rods na silva and dem kover dem with silva for top.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ