Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Di stands for di posts na bronze. Di hooks for all di post and dia band, na silva and dem kover dem with silva for dia top. All di kourtyard posts get silva bands.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:17
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E still make bronze top for di pilas and each one high rish seven and half fit.


Make yu guide dem with twenty bronze post kon put dem on-top anoda twenty bronze stand, den hang di curtains with silva hook wey dem join with di silva rod wey join di post.


Na fine linen dem take make all di curtains wey round di kourtyard.


Di curtain for di kourtyard gate na blue, purpol and red wool with fine linen and dem design dem well-well. E long rish three fit and like di curtain for di kourtyard, na so too e high rish seven and half fit


Di work wey dem give Merari pipol join di frame for di Tabanako, na to kare for di cross bar, post, socket, tools and all di work wey dem dey do with dis tins.


Di oda post, base, peg and ropes for di kourt wey round di tent, with all di tins wey dem take make dem. Each man go karry di tins wey dem sey make e karry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ