Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Na fine linen dem take make all di curtains wey round di kourtyard.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:16
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di sekond side for di kourtyard gate, just like di oda one, di curtain long rish twenty-two and half fit, with di three post and three stand to support am.


Di stands for di posts na bronze. Di hooks for all di post and dia band, na silva and dem kover dem with silva for dia top. All di kourtyard posts get silva bands.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ