Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 And di angels spread dia feada, so dat e go kover di box. Dem dey protet di box as dem face each oda.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:9
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and e kon dream. E si one strait road wey from eart go rish heaven and God angels dey waka up-and-down for di road,


Wen God porshu dem komot, E kon put angels for di gate for di east side for di gardin with one swod wey dey bring fire and e dey turn face evriwhere. Dis one na to stop anybody wey won go near di tree wey dey give life.


Dem put dem for di two side for di “Most Holy Place.” So dia feadas wey dem spread, go tosh each oda for di room middle and di oda two feadas tosh di wall.


Di angels go spread dia feada kon kover di box and di angels go face each oda dey look di box.


Bezalel use akasia wood take make di tabol; e long rish three fit; wide like one fit six inches and e high rish two fit three inches.


One angel for one end and di oda angel for di oda end. E make dem, so dat dem go bi di same with di kover.


Di kind creatures wey stand near am, dey bring out fire from dia mout and each of dem get six-six feada. Dem kover dia face with two feada; use two kover dia leg, den dem dey use di oda two take dey fly.


Den e kon sey, “Wetin I dey tell una na true word, una go si heaven open and God angels go dey waka up-and-down on-top God Pikin.”


All of us wey don bilive Christ, God glory dey show for awa face. So di Spirit dey help us shange, so dat wi go bi like Christ.


E make dem undastand, so dat thru di church, all di rulers and pawas wey dey heaven go kon know God komplete wisdom, wey dey show ensef for difren ways.


Nor bi only doz ones, but naw, I dey look evritin as nor-tin, wen I kompare am with Christ, my Oga God wey I know and I trowey evritin, bikos of am. True-true, I dey look all doz tins as yeye, so dat I go fit gain Christ,


Wi know sey God ways dey great well-well: Christ kom as human being; di Spirit show sey e dey free; angels si am wen e kom prish among Gentile pipol; pipol bilive am for di world and God karry am go heaven with glory.


All di angels na savants and na dem God send go prish for pipol wey go get salvashon.


Dem show sey nor bi demsef dem dey work for, but na for una, bikos una hear dis matter from di apostles thru di Holy Spirit pawa wey kom from heaven. Even angels dey wish sey dem know dis tins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ