Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 E melt gold take make two angel kon put dem for di two end for di kover.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Breeze na yor messenja and fire na yor savant.


Di Shepad for Israel, make Yu listin to us. Yu wey dey kare for Josef shidren-shidren, just as shepad dey kare for en sheep. My God wey high pass di angels, make Yu show yor glory wey dey shine


E still make di kover with pure gold and e long rish three fit nine inches kon wide rish two fit three inches.


One angel for one end and di oda angel for di oda end. E make dem, so dat dem go bi di same with di kover.


So God tell di man wey wear linen sey, “Go under di wheel make yu pak shako full hand kon go pour am for di town.” So, I look am as e dey go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ