Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E still make di kover with pure gold and e long rish three fit nine inches kon wide rish two fit three inches.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:6
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David kon give Solomon di plans wey e go take build di temple, di store room, all di oda rooms and di place wey holy pass, where God for dey forgive pipol dia sins.


di Tabanako; di Testimony Box; di atonement box kover wey dey on-top; all di tins wey dey inside di Tabanako;


E put di poles inside all di ring for di box korna, so dat dem go fit karry di box.


E melt gold take make two angel kon put dem for di two end for di kover.


Na God give us Jesus Christ, so dat thru en blood, E go forgive us awa sins wen wi bilive Christ. God do dis to show sey before-before, E dey patient to forgive pipol dia sins.


but wen di rite time rish, God kon send en pikin wey woman born under di law,


E die for us, so dat e go free and klean us from wikedness kon turn us to en own pipol wey like to do good tins.


God angels wey kover di place where God dey show mesi and forgive sins, dey on-top dis box. But dis nor bi di time for mi to esplain all dis tins give una.


and na en ensef bi di sakrifice wey God nid to forgive us awa sins. Nor bi only awa sin, but di sin wey di whole world dey kommit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ