27 E still make two gold rings for am under en borda for di two side, so dat e go hold di poles wey dem go take karry dem.
Di rings go dey near di rim and e go bi di poles wey dem go take dey karry di tabol.
E design am with pure gold both for di top, en four wall and en horns, den e use gold take make borda round am.
E take akasia wood make di poles kon design dem with gold.