Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 E design am with pure gold both for di top, en four wall and en horns, den e use gold take make borda round am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:26
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make dem kover inside and outside di box with pure gold.


Bezalel use akasia wood take make di incense altar. E long like one foot and half and na so e wide rish too, e kon bi skware. E high rish three fit. Na one material e still use make en horns.


E still make two gold rings for am under en borda for di two side, so dat e go hold di poles wey dem go take karry dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ