Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 E still make seven lamp for di lampstand, with trimma and tray wey bi pure gold.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:23
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go make seven lamp for di lampstand kon stand am, so dat e go give lite to di aria for en front.


Yu go use pure gold take make di lampstand korna and di tray.


Dia small-small seed and branches na from di same material; all of dem na pure gold wey dem melt.


E make di lampstand and all di tins wey follow am with seventy-five pounds of pure gold.


E ask mi, “Wetin yu si naw?” I ansa, “Na one lampstand wey dem make with gold, wey get bowl where dem dey pour oil put. Seven lamps dey on-top di lampstand and each one get seven whole for di wick.


“Go tell Aaron sey make e put di seven lamp for where di lite go for dey shine for di lampstand front.”


I turn make I si di pesin wey dey tok to mi and wen I turn, I kon si seven lampstand wey dem take gold make.


Di seven stars wey yu si for my rite hand, na dia sekret bi dis: Di stars na di angels for di seven church and di seven lampstand, na di seven church.”


Lite dey shine kom out from di throne and tonda dey make nois from am too. For di throne front, seven tosh wey get fire dey burn for der. Dis na God seven spirit.


Den one among di eldas kon tell mi, “Make yu nor kry again! Look, di lion for Judah tribe, wey kom from David family, don win. So e go open di book and break di seven keys.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ