Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Four cups wey get shape like almond flower wey get small-small seed, dey for di lampstand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:20
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Yu go make one lampstand with gold. Na gold wey dem melt yu go take make di bottom, en leg, cups, di small-small seeds and di flowers go bi di same with am.


Three cup wey dem shape like almond flower wey get small-small seeds, go dey di next branches and na di same tin e go bi for di six branches wey go kom out from di lampstand.


And for di lampstand, e get four cup wey dia shape resemble almond flower wey get small-small seeds and shine-shine.


Each of di six branches get three cup wey dem design like flower wey get small-small seeds and dem dey shine.


E get small-small seed under di first two branches wey kom out from am and na so e bi for di six branches with two branches afta each oda.


Remember am naw, before yu go kon dey fear to klimb high place or to waka for road; den yor hair go don turn white like almond tree wey dey shine and yu go hardli fit karry yorsef just like grasshoppa wey dey die; den all di mind to dey sleep with woman or man, go vanish and small time, yu go-go yor final resting place, den pipol go mourn for di street for yu.


Afta, God koll and ask mi: “Jeremaya! Wetin yu dey si?” I ansa, “Na one almond tree branch.”


Di next day, Moses enter di tent and Aaron stik for Levi house kon dey grow well-well with leaf, den e form one kind fruit wey dem dey koll almond!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ