Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E wrap am with pure gold, both for inside and outside. Den e take gold make borda round am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:2
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go kover di top; all di four side and en horns wey bi pure gold, den kon take gold round am.


Bezalel make di box with akasia wood; e long rish three fit nine inches kon wide rish two fit three inches and e high rish two fit three inches.


E make four gold rings kon tie dem for di four korna with two ring for one side and anoda two ring for di sekond side.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ