19 Each of di six branches get three cup wey dem design like flower wey get small-small seeds and dem dey shine.
Three cup wey dem shape like almond flower wey get small-small seeds, go dey di next branches and na di same tin e go bi for di six branches wey go kom out from di lampstand.
Di lampstand get six branches wey kom out from all en side; tree branches from each side.
Four cups wey get shape like almond flower wey get small-small seed, dey for di lampstand.