Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Den e use pure gold make special kontaina for di tabol tins like: plates, cups, jars and bowl wey dem go use take pour di wine ofrin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:16
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di cups, lamp tins, bowls, plate for incense and di pans wey dem take dey karry shako; di Most Holy Place door handle and di doors wey dey outside di temple. Na gold dem take make all dis tins.


Di money wey dem bring kom God Temple, dem nor use am for silva bowl, wetin dem take dey burn incense, basins, trumpets or anytin wey bi gold or silva.


Yu go make some plate, cup, jar and bowl wey dem go dey use for di wine ofrin. All dis tins, na pure gold yu go take make dem.


Bezalel make dis poles with akasia wood kon dekorate dem with gold.


Bezalel melt pure gold take make di lampstand. E make all di lampstand with en dekorashon with one material; di bottom, en shaft, en cups, di fine flower, en small-small seed and di petal.


En ofrin na one silva plate wey heavy rish one hundred and three shekel and one shine-shine silva bowl wey heavy rish seventy shekel, but na akordin to di sanctuary shekel. Each of dem go plenty with fine flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin;


Wen yu go rish man house, nor bi only gold and silva tins dey der, but tins wey dem use wood and klay take make still dey der too and some dey make di house fine and odas nor good at-all.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ