15 Bezalel make dis poles with akasia wood kon dekorate dem with gold.
ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,
Di rings dey near di frame to kreate shance for di poles wey karry di tabol.
Den e use pure gold make special kontaina for di tabol tins like: plates, cups, jars and bowl wey dem go use take pour di wine ofrin.