Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 37:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Bezalel make di box with akasia wood; e long rish three fit nine inches kon wide rish two fit three inches and e high rish two fit three inches.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 37:1
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hang di curtain under di hook for di tent roof and for di curtain back. Yu go put di Kovenant Box for der. Di curtain go separate di Holy Place from di Holy of Holy.


di Tabanako; di Testimony Box; di atonement box kover wey dey on-top; all di tins wey dey inside di Tabanako;


E wrap am with pure gold, both for inside and outside. Den e take gold make borda round am.


Yu go put di Testimony Box inside kon kover di box with curtain.


So I use akasia wood take make box kon kut two stone like di first ones. Den I klimb go di mountin with di two stones for my hand.


Di gold altar where dem dey burn incense and di Kovenant Box wey dem kover with gold, dey der too. Di gold jug wey dem put manna, Aaron rod wey grow leaf and di flat stone wey dem rite di law put, dey inside dis box.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ