Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 One curtain long rish forty-two fit kon wide rish six fit. All di curtains na di same size.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:9
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem join five curtains togeda to make one curtain and na so too dem join di oda six curtains togeda.


All di pipol wey sabi work, make ten curtain for di Tabanako with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon design am with image wey bi like angel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ