Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 All di tins wey di pipol bring pass wetin dem nid to take do di work.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:7
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di king still dedikate di kourtyard centre with di aria for di temple front kon burn di whole sakrifice for der. E give di grain and all di fat animals as fellowship ofrins.


Zabud from Zadok family wey dey head all di priests kon sey, “Since dem bigin bring all dis tins kom God Temple, wi dey get plenty to chop and e dey remain. God don bless en pipol, naim make all dis ones still remain.”


Den Moses send message go evriwhere for di kamp sey, “Make nobody bring more ofrin for di Tabanako work again.” So di pipol kon stop to give.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ