Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem go meet Moses kon sey, “Di tins wey di pipol don give don too many to komplete di work wey God kommand sey make wi do!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:5
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem don finish, dem karry di silva wey remain go give di king and Priest Jehoiada. Dem use am make difren tins for God Temple: tins wey dem take dey serve God for di temple; tins to take burnt sakrifice; pans with oda tins wey dem use gold and silva take make. Wen Priest Jehoiada dey alive, dem dey always burnt sakrifice for di temple.


So all di pipol wey fit work wey dey di sanctuary leave dia work.


Den Moses send message go evriwhere for di kamp sey, “Make nobody bring more ofrin for di Tabanako work again.” So di pipol kon stop to give.


Di odas dey busy with dia own matter, but nor bi matter wey koncern Christ.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ