Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 E take akasia wood make four post with four gold hook. E wrap dem with gold kon put dem on-top four silva bottom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:36
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,


“Make one curtain with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon draw di angel wey get feada inside.


Den e use blue, purpol and red wool with fine linen wey dem weave take make di curtains kon design am with angel.


For di Tabanako gate, e use blue, purpol and red wool with fine linen wey dem weave, take make anoda curtain kon dekorate am.


Mi, God don promise to make yu strong like town wey dem dey guide well, wey nobody fit skata and like pila wey dem use iron take make or wall wey get bronze. Yu go fit stand against di whole land: dat is, Judah king, en ofisas, priest and all di pipol for di land.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ