Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 and five na for di frames for di sout-side for di Tabanako. E still make five bar for di frame wey dey di Tabanako back for west.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:32
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Den yu go take akasia wood take make some bar: five na for di frames for one side for di Tabanako


Den e use akasia wood take make cross bar; five na for di frames for di nort side for di Tabanako


E make di middle bar from one end to di oda for where di oda frames dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ