31 Den e use akasia wood take make cross bar; five na for di frames for di nort side for di Tabanako
Yu go use akasia wood take make all di poles kon design dem with gold, so dat dem go fit karry di tabol with dem.
ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,
Yu go take akasia wood take make poles kon kover dem with gold.
Na eight frame e make and dia silva bottom na sixteen; two bottom for each frame.
and five na for di frames for di sout-side for di Tabanako. E still make five bar for di frame wey dey di Tabanako back for west.