Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 For di two korna, e doubol am for di bottom kon join dem togeda for top with one ring. Na so e do for di two kornas.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:29
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jerusalem na strong town wey dem build well; so nor-tin go fit skata en wall.


Make una si as e dey good and wonderful wen God pipol dey stay togeda for peace!


For di two korna side, yu must doubol am for bottom, den kon finish di top as one ring and e go bi for di two korna.


with two frames for di Tabanako korna for back.


Na eight frame e make and dia silva bottom na sixteen; two bottom for each frame.


Dem dey stay togeda evriday like one big family. Dem dey gada go di temple togeda and dem dey go from house to house, dey chop togeda with happiness.


All di pipol wey bilive Jesus Christ kon dey do tins togeda with one mind and nobody sey e go use wetin e get for ensef alone, so dem kon dey share dia propaty togeda.


My brodas and sistas, I dey beg una with awa Oga God Jesus Christ name sey, make una nor kworel, but make una get one mind for evritin wey una dey do.


Some pipol among us na Jew and odas na Gentile. Some na slave and odas dey free. But God Spirit baptize us kon make us part for Jesus Christ body. Naw, all of us dey drink from dat same Spirit.


E save us from deat and E go diliver us. Wi don put awa hope for en hand sey E go diliver us again.


E don kansol Jew pipol law with all en kommand and rules, so dat e go fit make Jew and Gentile pipol to bi one with am and like dis, peace go dey among dem.


So, una nor go bi strenja and pipol wey nor get share for Israel blessings again, but una go bi God shidren with all di pipol wey dey en house.


Na for inside Christ di whole building for join togeda kon grow as one holy Temple for God and


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ