Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 E make two kover; di first one na ram skin wey dem dye with red and di oda one na fine leda to take kover di first one.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:19
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,


Make yu take ram skin wey dem dye with red take make kover for di tent, den kover dis ram skin with fine leda.


E still make fifty bronze hook to take join di tent togeda, so dat e go form one kover.


E take akasia wood make di Tabanako frames wey stand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ