18 E still make fifty bronze hook to take join di tent togeda, so dat e go form one kover.
Den yu go make fifty gold hook take join di two set as one.
E still make fifty shape along di korna for di curtain end for one set and fifty for di curtain for di sekond set.
E make two kover; di first one na ram skin wey dem dye with red and di oda one na fine leda to take kover di first one.
“For di first day for di first mont, yu go arrange di Tabanako, di tent where dem for dey do meetin.