Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 E still make fifty shape along di korna for di curtain end for one set and fifty for di curtain for di sekond set.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go take blue klot make ring for di curtain korna wey dey di end part for one set and like dis too, yu go make rings for outside di oda curtain korna for di sekond set.


“Den yu go make kourtyard for di tent kon take fine linen curtains kover di sout-side and e go long rish one hundred and fifty fit for one side.


Bezalel join five togeda for one set and di remainin six for anoda set.


E still make fifty bronze hook to take join di tent togeda, so dat e go form one kover.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ