Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Dem make fifty-fifty shape for di first curtain and for di curtain end wey dey di sekond set and di shapes dey opposite each oda.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:12
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go make fifty ring for di korna for di last curtain for one set and fifty ring for di korna for di curtain wey join di sekond set.


Yu go take blue klot make ring for di curtain korna wey dey di end part for one set and like dis too, yu go make rings for outside di oda curtain korna for di sekond set.


Yu go make fifty ring for one curtain kon make anoda fifty ring for di curtain end wey dey di sekond set, so dat di rings go hold one anoda.


Den dem take blue material make shape for di korna for di curtain end for one set; dem still do di same tin along di korna for di curtain end for di sekond set.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ