Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Den dem take blue material make shape for di korna for di curtain end for one set; dem still do di same tin along di korna for di curtain end for di sekond set.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:11
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go take blue klot make ring for di curtain korna wey dey di end part for one set and like dis too, yu go make rings for outside di oda curtain korna for di sekond set.


Dem join five curtains togeda to make one curtain and na so too dem join di oda six curtains togeda.


Dem make fifty-fifty shape for di first curtain and for di curtain end wey dey di sekond set and di shapes dey opposite each oda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ