Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 36:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Dem join five curtains togeda to make one curtain and na so too dem join di oda six curtains togeda.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 36:10
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jerusalem na strong town wey dem build well; so nor-tin go fit skata en wall.


Make una si as e dey good and wonderful wen God pipol dey stay togeda for peace!


Den dem take blue material make shape for di korna for di curtain end for one set; dem still do di same tin along di korna for di curtain end for di sekond set.


One curtain long rish forty-two fit kon wide rish six fit. All di curtains na di same size.


Make una know sey, for dat time, I go make di nashons praiz mi well-well. All of dem go dey pray with my name kon woship mi with one spirit.


Wen Pentekost Day rish, di disciples kon gada for one place.


My brodas and sistas, I dey beg una with awa Oga God Jesus Christ name sey, make una nor kworel, but make una get one mind for evritin wey una dey do.


But as e bi so, na many parts dey make one body.


All of una dey Christ body. And each of una, na part for di body.


Na di church bi Christ body and naim dey make evritin for evriwhere full and komplete.


Den, make una let my joy dey komplete, as una dey gri with each oda and dey love and work togeda with one mind.


So wi wey don mature for Christ, make wi get dis kind mind. But if una dey tink difren tins, I bilive sey God go show una di trut.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ