Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 35:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Moses kon tell Israel pipol, “Dis na di word wey God kommand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 35:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I don sey make Oholiab wey bi Ahisamak pikin from Dan tribe, work with am. I don give special skill to all dis pipol wey sabi work, so dat dem fit make all di tins wey I kommand yu to do:


Nobody must lite fire for en house for di Sabat Day.”


Make una take ofrin kom give God. Make evribody give ofrin from en heart as e fit do; ofrin wey bi gold, silva, bronze,


So dem kon finish di Tabanako work and di tent where dem for dey do meetin. Israel pipol do just as God kommand Moses.


Yu go put di Testimony Box inside kon kover di box with curtain.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ