10 “Anybody among una wey sabi work well-well, make e kom so dat dem go make all di tins wey God kommand:
Tell all di pipol wey know how to do dia handwork well-well and wey I don fill with di spirit wey dey give wisdom sey, make dem make Aaron garment wey go make am difren from oda pipol as e dey serve as my priest.
Onyx stones and oda difren stones to set for di priest garment and di Breast Plate.
So dem kon finish di Tabanako work and di tent where dem for dey do meetin. Israel pipol do just as God kommand Moses.
Den God tell Moses: