34 But wen Moses dey go meet God, e dey remove di klot until e won kom meet di pipol. Den e go kom out kon tell Israel pipol wetin God kommand am.
Wen ever Israel pipol si Moses face dey shine, Moses go kover en face until e won go meet and tok to God.
but wen pesin turn kom meet God, dat tin go komot from en life.
Make wi nor fear to enter where God throne dey: di place where grace dey, so dat wi go get mesi and God grace go help us wen wi nid help.