Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 34:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Make nobody follow yu klimb or near di mountin. Make any animal nor kom chop grass under di mountin.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 34:3
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God tell Moses, “Make yu go down go warn di pipol sey make dem nor waka pass where yu tell dem, bikos dem won si wetin dey happen and anybody wey nor listin to yu, go die.


From di time wey Aaron enter di place wey holy well-well go do di sakrifice, go rish wen e go kom out, nobody must dey inside di tent. Wen e don do sakrifice for ensef, en family and di whole kommunity,


Bikos na only one God dey and na Jesus Christ wey kom as human being, bi di pesin wey dey bring God and human being togeda.


bikos dem nor fit bear en kommand wey sey, “Make una kill any animal wey tosh di mountin.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ