Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 34:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Bikos una dey kom meet mi di Oga una God three times evry year, I go drive di pipol for doz kountry wey won stop una and I go make una land big; so dat nobody go fit take una land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 34:24
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat day, God kon make kovenant with Abram sey: “From Egypt borda go rish Eufrates River, I promise to give all dis land to yor shidren,


and dem kon start dia journey. Di towns wey dey dat aria dey fear God and fear nor gri let dem porshu Jakob and en shidren.


King Hiram for Tyre, na David friend, so wen e hear sey Solomon don bi king afta en papa, David, e kon send some pipol go meet am.


Jabez kon pray, “Israel God, make Yu bless mi and let my land big well-well. Make yor hand dey with mi kon save mi from trobol, so dat sofa nor go kill mi!” So God kon ansa en prayer.


God put fear for all di kingdom wey near Judah and dem nor fight with King Jehoshafat at-all.


Yu dey kover en, en family and all di tins wey e get; Yu bless evritin wey e dey do and Yu don gi-am plenty animals.


Wen I dey face trobol, I kry to God and E ansa my prayer.


E porshu di nashons wey dey before dem kon divide dia propaty give en pipol. E make Israel pipol relax for dia house.


Yu take us from Egypt like grape fruit, den Yu porshu di wiked nashons kon give us dia land.


And I go send one angel go before una rish der kon drive Kanaan, Amor, Hit, Periz, Hiv and Jebus pipol komot der.


Make yu obey wetin I dey kommand yu today. I go drive Amor, Kanaan, Hit, Periz, Hiv and Jebus pipol komot for una.


Wen pesin make belle sweet God, even en enemies go like bi en friend.


“ ‘Make una nor spoil unasef with dis tins, bikos di pipol wey I dey drive komot for una, don spoil demsef with all dis tins.


I dey for yor side and nobody go fit do yu anytin, bikos I get plenty pipol for dis town.”


Wen di Oga una God don make una land big as E sey E go do and una like to chop meat, una dey free to chop as una like.


For evry year, evry man for Israel go dey celebrate dis three feast: Bread wey nor get yist, Harvest Feast and Shelta Feast. For each feast, evribody must karry gift kom give di Oga una God for di place wey E choose.


And if di Oga una God don make una land big, just as E promise una grand-grand papa kon give una all di land wey E promise dem


Wen di Oga una God take una enter di land wey una go-go stay, E go porshu many kountries komot for una. Kontries like: Hit, Girgash, Amor, Kanaan, Periz, Hiv and Jebus pipol. (Di pipol for dis seven kountries get pawa pass una.)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ