Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 32:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 But Moses ansa, “Dat sound nor bi pipol wey dey shaut, bikos of viktory or kry bikos of defeat, but na music sound I dey hear.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 32:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Joshua hear di nois as di pipol dey shaut, e kon tell Moses sey, “Na war sound wi dey hear so for di kamp o-o.”


Wen Moses waka near di kamp kon si di melu and di way di pipol dey dance, e vex well-well. E trowey di stones wey dey en hand and dem kon break to pieces.


Instead, yu dey against God wey get heaven and eart. Yu bring all di tins from di temple, den yu and yor men, plus yor wife and yor girl-friends kon use dem dey drink wine. Yu dey praiz di gods wey dem make with gold, silva, bronze, iron, wood and stone; gods wey nor even fit si, hear or undastand! But yu neva ever praiz God wey dey kontrol yor life and ways!


kon dey praiz dia god wey dem make with gold, silva, bronze, iron, wood and stone.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ