9 di burnt ofrin altar with all di tins wey e dey use; di basin with en stand;
But di bronze altar wey Bezalel, Uri pikin, wey bi Hur grand-pikin make, dey for front of Tabanako. Solomon and all di pipol kon pray to God for der.)
Yu must anoint and santify di basin and en stand.