8 di tabol and di tins wey dey on-top; di pure lampstand with all di tins wey hold am, di incense altar,
Aaron go kare for di lamp wey dey di lampstand and e go always dey arrange am for God present.
Pesin nor dey lite lamp kon kover am with basin, instead e go put am for where evribody wey dey inside di house go si am.