Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 31:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 God kon tell Moses,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 31:12
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For dat time, I si pipol for Judah dey make juice from grapes for Sabat Day. While some dey load korn, wine, grapes, figs and oda tins on-top dia donkey kon take dem go Jerusalem. So I warn dem sey make dem nor sell anytin for Sabat Day.


Na dis tin make God ponish una grand-grand papa dem kon distroy di town. Yet una still dey won make God vex well-well for Israel, bikos una nor dey make di Sabat Day holy.”


Make una remember to keep di Sabat Day holy.


di anointin oil and di sweet incense for di holy place. Di men must make evritin, just as I kommand yu.”


“Go tell Israel pipol sey, ‘Una must keep my Sabat Day, di day wey I dey rest, bikos na sign between mi and una thru-out una generashon and e dey show sey na mi bi di God wey choose una.


Den di Jew oga dem kon tell di man wey dey waka naw sey, “Today na Sabat, yu nor suppose to karry yor mat dey waka.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ