Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 30:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 And yu must nor make dis kind perfume for yorsef, bikos dis one na for God and e must dey holy to yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 30:37
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For seven days, yu go make sakrifice for di altar kon santify am, den di altar go dey holy and anytin wey tosh di altar, go dey holy too.


Anybody wey make anytin like am, dem go drive am komot from di kommunity.”


Di remainin korn ofrin na di priests own; e dey holy, since dem remove am from di food wey dem give God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ