Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 30:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Make yu tell Israel pipol, ‘Una go always dey use dis holy anointin oil anytin una dey do God work.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 30:31
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I don si my savant David and I don anoint am with my holy oil.


Make yu take some blood wey dey di altar and some anointin oil, den sprinkol dem for Aaron and en sons body, so dat Aaron and en sons with dia garments, go dey holy.


Yu go anoint and santify Aaron and en sons, so dat dem go fit serve as my priest.


Make una nor rub am for pipol body and make una nor make any oda oil wey bi like am. E dey holy and e must dey holy to una.


E make di holy anointin oil and di incense wey get good smell, just like pesin wey sabi make perfume, dey do.


“ ‘Wen dem don pour di anointin oil for High Priest head, e don dey klean to wear di garment wey priests dey wear and e must nor komb en hair or tear en garment.


E pour some anointin oil for Aaron head, so dat e go dey holy.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ