28 di burnt ofrin altar and evry oda tin, di basin and en lampstand.
Hiram still make ten basin for each kart. One basin wide rish 6 fit wey go kontain 200 gallon of wota.
Evriday, yu go prepare one melu as sin ofrin to klean dem. Yu go make sakrifice for di altar to klean am and yu go anoint and santify am.
For seven days, yu go make sakrifice for di altar kon santify am, den di altar go dey holy and anytin wey tosh di altar, go dey holy too.
“Yu go still make bronze basin with bronze stand. Yu go put wota inside am kon put am between di tent wey dem for dey do meetin and di altar.
di tabol and all en material; di lampstand and wetin follow am, di incense altar,
Den yu go santify dem and dem go dey holy. Anytin wey tosh dem go dey holy too.
olive oil for di lantan, spices for di anointin oil and for di incense wey get good smell.
Yu must anoint and santify di basin and en stand.