Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 30:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Aaron and en sons go use di wota take wosh dia hand and leg.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 30:19
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My God, I dey live my life well, so dat I go fit kom yor altar


“Yu go bring Aaron and en sons near di door-mot for di tent where dem for dey do meetin kon wosh dem with wota.


Wen ever Aaron and en sons dey enter di Tabanako go meet God or to go burn ofrins, dem must wosh demsef with wota, so dat dem nor go die!


All of una wey dey karry di temple tins, make una know sey God go save una from Babilon. So make una nor tosh anytin wey dem dey forbid; make una make unasef holy, so dat una nor go die.


Moses bring Aaron and en sons kom out kon wosh dem with wota.


E kon save us. Nor bi bikos wi do good, but na bikos of en mesi. E forgive awa sins and E make us new shidren kon give us new life thru di Holy Spirit.


So make wi draw near God with betta heart and strong faith, bikos God don wosh awa heart and body with klean wota.


To chop, drink and to do serimony take klean pesin body, na-im koncern dem. All dis one na rule for dis world, until di time wen God go bring di new law.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ