Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 3:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 So Moses tok for en mind sey, “I neva si dis kind tin before. I go waka near kon si why di bush nor dey burn?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 3:3
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Job, make yu wait small kon listin; konsida all di wonderful tins wey God don do,


So make dem praiz God, bikos of en great love and for di wonderful tins wey E don do for dem.


Den God angel appear to am like fire for inside di bush. Wen Moses look, e si sey di fire dey katch, but di bush nor dey burn!


As Moses si dis tins, e sopraiz well-well and wen e waka near make e si am well, e hear God vois wey sey,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ