Exodus 3:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 All di wimen for Israel go ask dia neighbour and Egypt neighbour for gold, silva and fine-fine klot. Una and una shidren go wear dem and like dis, una go finish all di tins wey Egypt pipol get!” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |