Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 29:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Make yu put di priest kap for en head and di holy crown go dey on-top di priest kap.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 29:6
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na di kind garment wey dem go make bi dis: e go get chest kover, one priest garment, one robe, tunik wey get design, one priest kap and sash. Dem go still make special garment for Aaron sons wey dem go wear kon serve mi as priest.


E must nor komot from di temple or enter where dead body dey, even if na en papa or mama die, bikos e don dey holy thru God anointin oil. Na mi bi Oga God.


E put di priest kap for en head kon put di gold plate wey bi di holy sign for en front, just as God kommand am.


Den I sey make dem wear klean crown for Joshua head. Dem do as I tok kon wear new klot for am too and God angel stand near us.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ