44 I go santify di tent where dem for dey do meetin, di altar, Aaron and en sons, so dat dem go fit serve mi as priest.
God tell am, “I don hear yor prayers. Dis temple wey yu build for mi, I don make am holy for mysef and na der dem go for woship mi forever. I go wosh and kare for am always.
I go meet Israel pipol for der too, bikos my present wey karry glory don make am holy.
I go stay with Israel pipol and I go bi dia God.
If not, en shidren wey suppose dey holy go kon dey unklean. Na mi bi God and I don separate am as my High Priest.’ ”
if anybody wey nor suppose to chop am, chop am, e don bring wahala to ensef. Na mi bi God and I don make di ofrin holy.’ ”
All di priest must keep my law, so dat dem nor go sin kon die bikos dem disobey. Na mi bi God wey make una holy.
Why una dey tell di pesin wey God choose for ensef and wey E send kom dis world sey, Yu dey tok against God, bikos I sey, ‘I bi God Pikin?’