Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 28:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 E go get two pieces for front and back wey dem join for di shoulder.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 28:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den di oda two end for di two shain, yu go tie am join di two set kon still tie am join di shoulder pieces for di priest garment front.


“Dem go make di priest garment with gold, blue, purpol, red and fine linen wey dem weave and e must bi who know di work well-well.


Di waistband wey di artist weave go bi di same with di priest garment wey bi gold, blue, purpol and red wool, with fine linen wey dem weave.


kon tie di oda two end side for di two shain to di two setin, den tie dem for di priest garment shoulder pieces front.


Dem make shoulder part for am kon tie am join di two kornas, so dat dem go join dem togeda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ